
If you're in Nigeria or you have the Nigerian blood running in your veins, kindly read this. If you find yourself doing any of the things listed below, then surely...
U dey do opening prayer 4 Night Club. - Na God go slap ur mouth. U come back from dubai dey form British accent.
- Na rat go chop ur mouth U be house boy u come dey play Rick Ross - I am the Boss.
- 4 where na.....mumu U dey add water to egg say e go plenty when u fry am.
- Why u no add yeast join am....olodo. U no go university, and u dey find ur name for NYSC posting.
- Na yeye dey worri u. House dey burn, you wan use gas do fire extinguisher
- Hahahahaha....u don die. U de say Terry G's music dey inspire u
- unto which level!! madness U carry candle dey look for where fuel dey smell from.
- continue u go soon see am U call MTN to tell dem sey ur free browsing has stopped working.
- Lolzzzzzzzzz... ..mad man When pastor talk say 'Do something crazy for the Lord' u come carry church offering run
- na who wan chase u?.....
No comments:
Post a Comment