Wednesday, 3 September 2014

Akpos� terrible Jamb result � (funny Akpos joke)



Funny Akpos Joke >>
Papa Akpos: Akpos,I learnt your JAMB result is out.
Akpos: Daddy You remember John wey dey carry first for our whole school? he failed�
Papa Akpos: that�s terrible,what happened?
Akpos: You also remember Paul wey dey teach me for house? He failed too.
Papa Akpos: what�s causing the poor performance?
Akpos: Daddy I don�t know, na so e be o. Even Kelvin who won the Cowbell competition failed too.
Papa Akpos: so how was your own result?
Akpos: You also remember OKON, our senior prefect? He failed.
Papa Akpos: (Angrily) Boy, Tell me about your own result!!
Akpos : (angrily) If all those people failed, wetin You expect
for my own result?? I be witch?
ONE WORD FOR AKPOS??!

No comments:

Post a Comment